ADVERT RATE

Asaba based Pastor Mrs Veronica don’t tell men wey Neva give women belle to sleep with am, as she get “anointed” toto.

Di pastor na pesin wey find Life of Faith and Prosperity Ministry wey dey for Asaba.

She yarn say any man wey make love to am, dem go heal am of him gbege of inability to give woman belle.

Di pastor add say her mission for dis earth na to cure fertility gbeges wey men dey suffer, and once any of dem sleep with am and di wata wey dey commot from her toto go mix with di pesin p*nis, dem go heal dat pesin of him fertility gbege.

She furda come yarn say she go give her fone numba so dat any man wey get dat kind gbege fit reash am for one round.

Advertisement

Pastor Veronica no stop for di church sermon wey she give con go for Facebook to sell her ministry market and special services

To Advertise or Publish a Story on NaijaLiveTv:
Kindly contact us @ Naijalivetv@gmail.com
Call or Whatsapp: 07035262029, 07016666694, 08129340000

Comments

comments